Difference between revisions of "why"
(→Naija) |
(→Adverb) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
* waɪ̂ | * waɪ̂ | ||
<sm2>Pcm-ng-why.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-why.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-why.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-why.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | * Wetin de dey use take ask person question. | + | * Wetin de dey use take ask person question make dem know reason. |
:* {{ux|dv| See '''why''' me, I like Jos? |(NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)}} | :* {{ux|dv| See '''why''' me, I like Jos? |(NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)}} | ||
:* {{ux|dv| We con ask her sey '''why'''? |(JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)}} | :* {{ux|dv| We con ask her sey '''why'''? |(JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)}} |
Latest revision as of 22:39, 9 March 2024
Naija
Etymology
From English: why
Pronunciation
- waɪ̂
Adverb
- Wetin de dey use take ask person question make dem know reason.
- See why me, I like Jos? — (NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)
- We con ask her sey why? — (JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)
- I con ask am sey why now, why e no fit wear am? — (NST_cleaned__3704, I asked him why he could not wear it.)
Synonyms
Translations
- English: why