Difference between revisions of "why"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
* Wetin de dey use take ask person question.
+
* Wetin de dey use take ask person question make dem know reason.
 
:* {{ux|dv| See '''why''' me, I like Jos? |(NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)}}
 
:* {{ux|dv| See '''why''' me, I like Jos? |(NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)}}
 
:* {{ux|dv| We con ask her sey '''why'''? |(JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)}}
 
:* {{ux|dv| We con ask her sey '''why'''? |(JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)}}

Latest revision as of 22:39, 9 March 2024

Naija

Etymology

From English: why

Pronunciation

  • waɪ̂

Play Play

Adverb

  • Wetin de dey use take ask person question make dem know reason.
  • See why me, I like Jos?  — (NST_cleaned__37305, Do you know why I love Jos?)
  • We con ask her sey why?  — (JOS_23_Wedding_DG__34, We then asked her why ?)
  • I con ask am sey why now, why e no fit wear am?  — (NST_cleaned__3704, I asked him why he could not wear it.)

Synonyms

Translations

  • English: why