winch

Revision as of 15:31, 12 October 2021 by 169.159.77.87 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Ehglish ''witch'' ===Pronunciation=== * wɪ̑tʃ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Woman w...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Ehglish witch

Pronunciation

  • wɪ̑tʃ


Noun

  1. Woman wey get juju power wey dey use am dey do oder people wickedness.
    • Snow White step mama na winch wey try to kill her.  — (NSC_2021, Snow White step-mother is a witch who also tried to kill her.)
  2. Person wey sabi find trouble.
    • My wife dey do like winch when money no dey my hand again.  — (NSC_2021, My wife becomes troublesome whenever I am low on cash.)

Translation

  • English: witch


Adverb

  • As someting wey pass weting person fit tink.
  • Omo dat bae fine like winch.  — (That girl's beauty is out of this world.)
  • Girls from Rivers State dey fine like winch.  — (NSC_2021, Girls from Rivers State are exceptionally beautiful.)

Translation

  • English: exceptionally