woman

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English woman

Pronunciation

  • wúmàn


Noun

  1. When girl pikin don grow pass girl tings.
    • Comot your eye for woman.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__140, Remove your attention from women.)
    • Hijabi na woman or girl wey dey wear di Islamic head-cover wey dem dey call Hijab.  — (bbc__55948. Hijabi refers to a woman or girl who wears the Islamic head-cover called hijab.)
    • The man or the woman fit no get am for mind sey that kind thing go happen.  — (jw__45062. Its possible the man or woman suspected nothing.)
    • man woman na di same o  — (deuber__914. Male or female, it hardly matters)
  2. Anoder way man dey cal im wife.
    • wahala no dey, Julie na my woman, give am de money.  — (NSC_Legbeti_2021. Julie is my woman, its OK to give her the money.)
  3. Na name man dey cal girlfriend wey dey do as wife give but him never pay her dowry.
    • I no wan continue to just be your woman, go pay my dowry make I be your full wife.  — (NSC_Legbeti_2021. I want my bride price paid so I can become your wife and not remain your mistress.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: female person