Difference between revisions of "women"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * men 0.77 1472, children 0.57 1537, girls 0.57 1426, boys 0.53 506, ones 0.52 491, mothers 0.51 56, kontris 0.51 685, players 0.51 848, anim...")
 
 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* men 0.77 1472, children 0.57 1537, girls 0.57 1426, boys 0.53 506, ones 0.52 491, mothers 0.51 56, kontris 0.51 685, players 0.51 848, animals 0.51 260
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English ?
+
From English: ''women''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈwɪmən
+
* wúmên
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-women.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-women.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-women.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-women.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 79
 
* Frequency rank in NSC treebank: 170
 
* Frequency in raw corpus: 2271
 
* Frequency rank in raw corpus: 175
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
women:  -- Definition in Naija?
+
* If de want talk about woman wey pass one.
 
+
:* {{ux|dv| Married '''women''' for Naija dey relax. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__74, Married women in Nigeria are having a good time.)}}
 
+
:* {{ux|dv| No be all '''women''', like action movie. |(NST_cleaned__41472, Not all women like action movies.)}}
# -
 
#: {{ux|dv|853|no translation}}
 
#: {{ux|dv|'''Women''' |(bbc__101143, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''women'''. |(bbc__102804, __no translation__)}}
 
# cc
 
#: {{ux|dv|75|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Some Libya men and '''women''' dey dia too. |(bbc__90904, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Norway go pay men and '''women''' di same thing |(bbc__75505, __no translation__)}}
 
# det
 
#: {{ux|dv|144|no translation}}
 
#: {{ux|dv|some '''women'''. |(deuber__904, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis '''women'''... |(NST_cleaned__36196, __no translation__)}}
 
# dep
 
#: {{ux|dv|8|no translation}}
 
#: {{ux|dv|we see bus wey don destroy finish, and at least seven dead bodi, most of dem na '''women''' dem be. |(bbc__7107, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, I wan, we wan form at least '''women''' group where we go carry oursef go, and talk to our chiefs. |(NST_cleaned__18961, __no translation__)}}
 
# obj
 
#: {{ux|dv|2|no translation}}
 
#: {{ux|dv|But e be like say tins no change for di slots '''women''' get for Buhari administration. |(bbc__22538, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Less than half  of pipo wey dey 16 to 44 don knack at least once a week for di last month Di proportion wey report no sex for di past month don increase - from 23% to 29.3% among '''women''' and from 26% to 29.2% among men between 2001 and 2012 Di proportion wey report sex 10 or more times for di past month don fall - from 20.6% to 13.2% among '''women''' and from 20.2% to 14.4% among men between 2001 and 2012 Di average number of times wey 35 to 44-year-olds report say dem nack for di past month fall from four to two among '''women''' and from four to three among men |(bbc__63755, __no translation__)}}
 
# acl
 
#: {{ux|dv|1|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Dem say contrary to claims say private militia dey operate for Osu Castle, de whole investigation only show young men den '''women''' who dey wear white shirt den black suits. |(bbc__29514, __no translation__)}}
 
# case
 
#: {{ux|dv|191|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Because '''women'''... |(NST_cleaned__41459, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|e go give birth to '''women''' |(deuber__821, __no translation__)}}
 
# amod
 
#: {{ux|dv|150|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Make e taste oda '''women'''. |(IBA_03_Womanisers_MG__65, Let him taste other women.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Women''' own eh... e plenty. |(IBA_03_Womanisers_MG__68, Women's own uh... is more serious.)}}
 
# nmod
 
#: {{ux|dv|51|no translation}}
 
#: {{ux|dv|'''women''' dem dey try nowadays |(deuber__934, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Married '''women''' for Naija dey relax. |(WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__74, Married women in Nigeria are relaxing.)}}
 
# conj
 
#: {{ux|dv|61|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Wia '''women''' and men get di same economic rights? |(bbc__100750, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many of di pipo wey die na '''women''' and pikin dem. |(bbc__67726, __no translation__)}}
 
# appos
 
#: {{ux|dv|1|no translation}}
 
#: {{ux|dv|'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill' - Pope Francis US state don pass law to ban abortion kpatakpata Na Nigerian and Ghanaian '''women''' dey find abortion medicine pass for internet |(bbc__8630, __no translation__)}}
 
# nsubj
 
#: {{ux|dv|1|no translation}}
 
#: {{ux|dv|My sister, you know sey we, '''women''', di first thing wey we dey look, na s~, na men wey get money. |(BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__63, My sister, you know that we women, the first thing that we are looking for is s-, is a man who has money.)}}
 
# advmod
 
#: {{ux|dv|23|no translation}}
 
#: {{ux|dv|'''Women''' too fit do dis wan. |(bbc__77234, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|no be all '''women''', like action movie. |(NST_cleaned__41472, __no translation__)}}
 
# cc-dep
 
#: {{ux|dv|4|no translation}}
 
#: {{ux|dv|UN say at least 200 million girls and '''women''' na victim of FGM for Africa, Asia and Middle East. |(bbc__96702, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Countries wey get di highest rate among girls and '''women''' aged 15 to 49 na Somalia 98 per cent, Guinea 97 per cent and Djibouti 93 per cent. |(bbc__52550, __no translation__)}}
 
# cc-det
 
#: {{ux|dv|2|no translation}}
 
#: {{ux|dv|But di men and di '''women''' dey understand demsef perfectly. |(bbc__22259, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Burundi get plenty Muslims but di law only allow make one man register one woman and some '''women''' no like dis one at all. |(bbc__21157, __no translation__)}}
 
# amod-cc
 
#: {{ux|dv|6|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Dem be 600,000 men and many '''women''' and children. |(jw__44644, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She also believe say girls and young '''women''' need to check how dem dey style dia hair. |(bbc__88315, __no translation__)}}
 
# cc-nmod
 
#: {{ux|dv|6|no translation}}
 
#: {{ux|dv|De condition, which is fatal, affects men and '''women''' of all ages. |(bbc__27423, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di World Health Organisation - WHO, over 40 million girls and '''women''' for Nigeria don experience FGM. |(bbc__11836, __no translation__)}}
 
# acl-det
 
#: {{ux|dv|1|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Den recall di 46-member unit back to South Sudan capital of Juba sake of e be like dem dey chop di '''women''' who dey live for one of demma Protection camps for Wau. |(bbc__30052, __no translation__)}}
 
# case-cc
 
#: {{ux|dv|1|no translation}}
 
#: {{ux|dv|Dis kain tin no dey help pipo, especially '''women''' abd children, live correct life style. |(bbc__40792, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
* [[APC women|APC women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|APC women carri dance show di world |(bbc__10885, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|APC women and men wear cloth wey dem put Muhammadu Buhari face ontop |(bbc__10884, __no translation__)}}* [[BBC women|BBC women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|BBC 100 women announce dia 2018 list of ogbonge women wey get influence and dey inspire pipo around di world. |(bbc__18217, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She don also chop plenty accolades, for 2016 dem choose her as one of BBC 100 women wey dey change pipo life and dey inspire oda women too all over di world. |(bbc__88560, __no translation__)}}* [[CID women|CID women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Two CID women come from Aba with picture of woman wey im kill. |(bbc__1583, __no translation__)}}* [[Egba women|Egba women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Alake of Egbaland Ademola II comot for im royal stool sake of powerful protests wey Egba women bin do on top harsh tax and abuse wey dem suffer for di hand of British colonial authorities. |(bbc__13643, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wen tori of wetin dey happun to Egba women reach Ransome-Kuti ear, say Egba women dey suffer big fat tax, harassment and Alake dey sell rice wey im boys dey seize and keep di money for im pocket, she vex. |(bbc__98875, __no translation__)}}* [[IDP women|IDP women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|IDP Cameroonian women dey for food distribution center for Koza, for di far northern province of di Nigerian border on September 14, 2016 Kanuri and Boudouma pipo for Cameroon, Chad and Niger di suffer from stigma as odas communities di call dem Boko Haram. |(bbc__57100, __no translation__)}}* [[USA women|USA women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Nigeria don qualify for Afcon quarter finals USA women retain dia World Cup title |(bbc__73555, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|USA women beat Netherland 2-0 for di final of di 2019 Women World Cup to record dia fourth win of di competition. |(bbc__96941, __no translation__)}}* [[tori women|tori women]]
 
 
 
#: {{ux|dv|StopSexualHarassment237 na campaign weh some 25 top tori women di do online and offline afta de scandal for Buea University lecturer for tori department weh e di sexually transmit marks. |(bbc__92385, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For dia oda action tori women dem don write letters for all University dem weh deh di train tori pipo and we di tell dem say dis kana tin di happen for dia school, weti sexual harassment bi if deh no sabi dey go shine eye for dia university. |(bbc__51435, __no translation__)}}* [[women Dr|women Dr]]
 
 
 
#: {{ux|dv|De ontop women and social development-mata, Dr. |(ja102__1025, __no translation__)}}* [[women bodi|women bodi]]
 
 
 
#: {{ux|dv|María Conejo wan use her drawing change how pipo dey see women bodi |(bbc__65913, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to talk-talk people for Italy, dem find di women bodi for fridge section for di warship and most of dem bin dey between 14-18 years old. |(bbc__12201, __no translation__)}}* [[women body|women body]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di Improvised Explosive Device team for di army use dia special skills remove di bomb wey dey for di women body. |(bbc__31550, __no translation__)}}* [[women cup|women cup]]
 
 
 
#: {{ux|dv|De say, di super falcons go also take part for di Cyprus women cup, as from di number 25 day of February to di number 7 day of March 2019. |(ja102__255, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di NFF, e say, di reigning African women cup of nations champion, go follo participate inside one four–contri invitational tournament, wey go shele for, China as from on di number 17 to 20 day of January. |(ja102__254, __no translation__)}}* [[women day|women day]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Na over 300 women-dem from wi contri-Naija, Cameroon, Burkina Faso, Benin Republic and Togo, bin follo participate inside one empowerment sidon-tok, wey dem do during di weekend, as part of di celebrate wey women dey celebrate di 2019 international women day. |(ja102__3510, __no translation__)}}* [[women fans|women fans]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Women fans? |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__25, '''Women fans''' ?)}}
 
#: {{ux|dv|Kay baba get fe~, women fans, women, women. |(NST_cleaned__1054, __no translation__)}}* [[women game|women game]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Frappart na top official for the women game and na she bin take charge of the World Cup final for July. |(brila__733, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di assembly go divide into 7 working groups wey go torchlight mata like how to sponsor women football, competition, how to govern dem, tori things and how to grow women game. |(bbc__33114, __no translation__)}}* [[women hair|women hair]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di salon wia only men dey make women hair |(bbc__38087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Samuel Okolo wey be di owner of New World salon for Ife, Osun State, say im learn di work to dey dress women hair more than 10 years ago before e begin use am as e hussle. |(bbc__86911, __no translation__)}}* [[women hand|women hand]]
 
 
 
#: {{ux|dv|No be small yabis she chop especially for women hand wey she say yab her pass men. |(bbc__75027, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC 100 Women don take eye analysis am, come see say Hollywood dey fall women hand as e concern dia mata. |(bbc__18215, __no translation__)}}* [[women ogas|women ogas]]
 
 
 
#: {{ux|dv|But men ogas pass women ogas for Nollywood production companies and one producer tell us say, harassment na natural thing when man and woman dey involved. |(bbc__23007, __no translation__)}}* [[women tax|women tax]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Alake finally comot from Egbaland and four executive committee of di Abeokuta Women's Union, including Ransome-Kuti become members of di local goment and dem ban di women tax. |(bbc__13642, __no translation__)}}* [[women team|women team]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di Dutch women team dey go di tournament as European Champions, dem win am wit di kit wey get dia new badge. |(bbc__31156, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Shehu Dikko, wey be NFF vice-president, talk say na for Nigeria Dennerby go dey live most of di time and im go support other women team when time dey, |(bbc__89326, __no translation__)}}* [[women ting|women ting]]
 
 
 
#: {{ux|dv|No o, na women ting now. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__90, No, it is a female thing now.)}}
 
 
 
====Synonymes====
 
*  men 0.77 1472, children 0.57 1537, girls 0.57 1426, boys 0.53 506, ones 0.52 491, mothers 0.51 56, kontris 0.51 685, players 0.51 848, animals 0.51 260
 
 
 
====Antonymes====
 
*  men 0.77 1472, children 0.57 1537, girls 0.57 1426, boys 0.53 506, ones 0.52 491, mothers 0.51 56, kontris 0.51 685, players 0.51 848, animals 0.51 260
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ?
+
* English: ''women''

Latest revision as of 10:05, 24 January 2022

Naija

Etymology

From English: women

Pronunciation

  • wúmên

Play Play

Noun

  • If de want talk about woman wey pass one.
  • Married women for Naija dey relax.  — (WAZK_11_Chiagozies-Life-Story_M__74, Married women in Nigeria are having a good time.)
  • No be all women, like action movie.  — (NST_cleaned__41472, Not all women like action movies.)

Translations

  • English: women