Difference between revisions of "word"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===NOUN=== ===Verb=== #: {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go f...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From English: ''word'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | wɔ̂d | |
− | + | ||
− | + | <sm2>Pcm-ng-word.f.ogg</sm2> | |
+ | <sm2>Pcm-ng-word.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===NOUN=== | ===NOUN=== | ||
+ | * Wetin person dey talk for mouth | ||
+ | :* {{ux|dv| Which kind '''word''' you tell am wey make am dey cry since morning? |(NSC_2021, What did you say to him that has been making him cry since morning?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Which kind yeye '''word''' be dat? Wetin you mean by [[jonse]]? How you go say your papa dey [[jonse]]. |(NSC_2021, What sort of a careless statement is that? What do you mean by misbehave? How will you say your father is misbehaving.)}} | ||
+ | ====Translation==== | ||
+ | English: ''word'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person follow person talk. | |
− | + | :* {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go follow am word. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)}} | |
+ | :* {{ux|dv| No be everybody you go fit follow '''word'''. If some people dey talk just keep dem [[quiet]]. |(NSC_2021, You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)}} | ||
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} | #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | + | [[wording]], | |
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''converse'', ''reply'' |
Revision as of 12:52, 15 July 2021
Naija
Etymology
From English: word
Pronunciation
wɔ̂d
NOUN
- Wetin person dey talk for mouth
- Which kind word you tell am wey make am dey cry since morning? — (NSC_2021, What did you say to him that has been making him cry since morning?)
- Which kind yeye word be dat? Wetin you mean by jonse? How you go say your papa dey jonse. — (NSC_2021, What sort of a careless statement is that? What do you mean by misbehave? How will you say your father is misbehaving.)
Translation
English: word
Verb
- Make person follow person talk.
- If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word. — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)
- No be everybody you go fit follow word. If some people dey talk just keep dem quiet. — (NSC_2021, You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)
- insert example — ( insert translation )
Related forms
Translation
English: converse, reply