Difference between revisions of "word"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
(→Naija) |
||
(2 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person dey talk for mouth | * Wetin person dey talk for mouth | ||
− | :* {{ux|dv| Which kind '''word''' you tell am wey make am dey cry since morning? |( | + | :* {{ux|dv| Which kind '''word''' you tell am wey make am dey cry since morning? |(What did you say to him that has been making him cry since morning?)}} |
− | :* {{ux|dv| Which kind yeye '''word''' be dat? Wetin you mean by [[jonse]]? How you go say your papa dey [[jonse]]. |( | + | :* {{ux|dv| Which kind yeye '''word''' be dat? Wetin you mean by [[jonse]]? How you go say your papa dey [[jonse]]. |(What sort of a careless statement is that? What do you mean by misbehave? How will you say your father is misbehaving?)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''word'' | English: ''word'' | ||
Line 18: | Line 18: | ||
* Make person follow person talk. | * Make person follow person talk. | ||
:* {{ux|dv|If I see christian, if I see babalawo, I go follow am '''word'''. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)}} | :* {{ux|dv|If I see christian, if I see babalawo, I go follow am '''word'''. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| No be everybody you go fit follow '''word'''. If some people dey talk just keep dem [[quiet]]. |( | + | :* {{ux|dv| No be everybody you go fit follow '''word'''. If some people dey talk just keep dem [[quiet]]. |(You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | [[wording]] | + | [[wording]] |
+ | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''converse'', ''reply'' | English: ''converse'', ''reply'' |
Latest revision as of 20:29, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: word
Pronunciation
wɔ̂d
Noun
- Wetin person dey talk for mouth
- Which kind word you tell am wey make am dey cry since morning? — (What did you say to him that has been making him cry since morning?)
- Which kind yeye word be dat? Wetin you mean by jonse? How you go say your papa dey jonse. — (What sort of a careless statement is that? What do you mean by misbehave? How will you say your father is misbehaving?)
Translation
English: word
Verb
- Make person follow person talk.
- If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word. — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)
- No be everybody you go fit follow word. If some people dey talk just keep dem quiet. — (You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)
Related forms
Translation
English: converse, reply