Difference between revisions of "word"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
:* {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go follow am word. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)}} | :* {{ux|dv|If I see christian, if I see '''babalawo''', I go follow am word. |(IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)}} | ||
:* {{ux|dv| No be everybody you go fit follow '''word'''. If some people dey talk just keep dem [[quiet]]. |(NSC_2021, You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)}} | :* {{ux|dv| No be everybody you go fit follow '''word'''. If some people dey talk just keep dem [[quiet]]. |(NSC_2021, You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)}} | ||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[wording]], | [[wording]], | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''converse'', ''reply'' | English: ''converse'', ''reply'' |
Revision as of 12:52, 15 July 2021
Naija
Etymology
From English: word
Pronunciation
wɔ̂d
NOUN
- Wetin person dey talk for mouth
- Which kind word you tell am wey make am dey cry since morning? — (NSC_2021, What did you say to him that has been making him cry since morning?)
- Which kind yeye word be dat? Wetin you mean by jonse? How you go say your papa dey jonse. — (NSC_2021, What sort of a careless statement is that? What do you mean by misbehave? How will you say your father is misbehaving.)
Translation
English: word
Verb
- Make person follow person talk.
- If I see christian, if I see babalawo, I go follow am word. — (IBA_07_Na-Love_DG__141, If I see a Christain, if I see a Babalawo, I will talk to him.)
- No be everybody you go fit follow word. If some people dey talk just keep dem quiet. — (NSC_2021, You don't have to reply everyone. You should ignore some people.)
Related forms
Translation
English: converse, reply