wording
Naija
Etymology
From: English ‘’wording’’
Pronunciation
- wɔ́dɪ̀ŋ
Verb
- Make two people dey follow one anoder talk.
- I dey get some wording wit my guys for outside. — (NSC_2021, I am having a conversation with my friends outside.)
- Which kind wording you dey yarn since with oga. — (NSC_2021, What have you been discussing with the boss since.)
Related forms
Translation
- English: ‘’converse, discuss’’