Difference between revisions of "work"

Line 72: Line 72:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
work: no definition -- Definition in Naija?
+
work: to do something
  
  
# - (frequency:77)
+
# to do something(frequency:77)
#: {{ux|dv|'''Work''' |(bbc__101228, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|na person wey don '''work'''. |(deuber__3174, __He is someone that is working__)}}
#: {{ux|dv|How '''work'''? |(ABJ_NOU_03_Open-University_DG__3, How is work ?)}}
+
#: {{ux|dv|And we go '''work''' for you. |(jw__1491, __And we will work for you__)}}
# aux (frequency:56)
 
#: {{ux|dv|fit '''work''' |(deuber__3270, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dey '''work'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__41, Working.)}}
 
# aux-mark (frequency:46)
 
#: {{ux|dv|na person wey don '''work'''. |(deuber__3174, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ehen eh person wey don '''work'''… |(ONI_16_Thief_DG__34, Ehen, eh, someone who came to work...)}}
 
# mark (frequency:45)
 
#: {{ux|dv|Na gamble wey '''work'''. |(bbc__3249, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Evritin dey set up to '''work''' against you. |(bbc__6365, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|And we go '''work''' for you. |(jw__1491, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|So you wan '''work''' for dere? |(JOS_26_Small-Talk_DG__49, So, you want to work there ?)}}
 
#: {{ux|dv|So you wan '''work''' for dere? |(JOS_26_Small-Talk_DG__49, So, you want to work there ?)}}
# nsubj (frequency:19)
 
#: {{ux|dv|Wetin you '''work'''? |(ENU_25_Boss-And-Apprentice_DG__64, What did you do ?)}}
 
#: {{ux|dv|How una dey, how '''work''', how everyting? |(ENU_28_World-Food-Day_M__34, How are you all ? How is work ? How is everything ?)}}
 
# obl:mod (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|'''Work''' from house |(bbc__101235, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Go '''work''' like man.” |(katakata__1140, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|Her moder go dey sweep, or her moder go dey '''work'''. |(KAD_31_Girls-Education_M__18, Her mother will be sweeping or her mother will be working.)}}
 
#: {{ux|dv|Leave dat thing wey you dey talk joh you, and '''work'''. |(LAG_06_Easter-Preparation_DG__101, Forget about what you are saying, please. You and work !)}}
 
# advcl (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|I wan '''work''' towards to dey get my own NGO. |(KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__32, I want to work towards having my own NGO.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Work''' as e dey go on for Airport Road as at Tuesday wen our tori pesin go dia |(bbc__101230, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|'''work''' matter? |(jw__48907, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I tink sey you dey for, you dey, you dey '''work''' for Navy ne? |(JOS_29_He-Loves-French_DG__28, I think that you are... you are... you work for the Navy, right ?)}}
 
# advmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Ev’rything we do go '''work''' well. |(jw__10331, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Other things wey e make still get law wey dey make dem '''work''' well together. |(jw__39208, __no translation__)}}
 
# aux-dep (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|But my God , e start dey '''work''' for dat, dat ma… |(ONI_15_Gossiping_DG__115, But my God he started working for that... that ma...)}}
 
#: {{ux|dv|I con say aha bath for wetin, she no bath con '''work''' before? |(NST_cleaned__19421, __no translation__)}}
 
# dep-mark (frequency:6)
 
#: {{ux|dv| I go take my time for dis second term to search for those wey I know personally to '''work''' wit. |(bbc__37, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Truth be say, Macron fit don get small 'training' from di time im first come Nigeria for 2002, to '''work''' for inside di kontri. |(bbc__95930, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|De dey '''work''' for money instead of de to '''work''' name. |(NST_cleaned__30215, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De dey, uhn de dey employ people for '''work''' for Open University, wit Open University result, |(ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__44, They are... they are employing people at the Open University... with Open University certificates.)}}
 
# cc-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Annette try am and e '''work'''. |(jw__1606, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|At last, last, no be sey di girl no like am o, but di ting no '''work'''. |(WAZK_13_On-Pidgin_DG__51, At last.. it's not that the girl didn't like him , but the thing didn't work.)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Con '''work''' small '''work'''. |(NST_cleaned__2092, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She explain say dem select these countries sake of dem dey '''work''' plus USAID den partners to overcome some of dema biggest challenges in healthcare den tins. |(bbc__88632, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E '''work'''. |(bbc__45821, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di man '''work''' outside, go '''work''' inside too. |(NST_cleaned__1693, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''work''' uh watch small |(deuber__1135, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I carry am put, e start o, e '''work''' o, but two day, I climb mountain, come down, di ting scatter again. |(ENU_27_Mechanic-Guys_DG__164, I put it. It started. It worked, but after two days I climbed a hill, came down, the thing spoilt again.)}}
 
# aux-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Con dey '''work''', dey '''work''', dey '''work''', dey '''work''' o. |(NST_cleaned__38956, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|He also add sat dem dey '''work''' and follow international health regulations to protect Nigerians. |(bbc__55424, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
Line 137: Line 84:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* business 0.60 1243, exercise 0.55 178, training 0.52 353, job 0.51 866, collabo 0.51 173, serve 0.50 1925, everything 0.49 1297, struggle 0.49 300, congregation 0.49 886
+
* hustle
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* business 0.60 1243, exercise 0.55 178, training 0.52 353, job 0.51 866, collabo 0.51 173, serve 0.50 1925, everything 0.49 1297, struggle 0.49 300, congregation 0.49 886
+
*  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: work

Revision as of 12:53, 20 August 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English work

Pronunciation

  • wɔk


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 297
  • Frequency rank in NSC treebank: 62
  • Frequency in raw corpus: 6588
  • Frequency rank in raw corpus: 65

The word is used more orally than in written texts.


Noun

work: wetin person dey do wey fit pay am


  1. wetin person dey do wey fit bring am money
    And some kind of work  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__133, And some kind of work ...)
    Make we do God work .  — (jw__22918, __Let us do the work of God__)
    You no get any work to do.  — (JOS_08_Girls-Wey-No-Sabi-Cook_M__51, You don't have any work to do.)

Derived forms

  1. Some business just close and even NGO work no come dey operate as before, she add.  — (bbc__6158, __no translation__)
    Sofia Abdi Noor don dey do NGO work for more than 20 years Kenya general election still dey get small tension for Presidential level but some people don dey make history;  — (bbc__90768, __no translation__)
  1. AMSA YARO STUDIO Amsa Yaro dey use paper take do her art work.  — (bbc__10771, __no translation__)
    Di art work dem dey add mouth to stop violence against women and child marriage  — (bbc__33095, __no translation__)
  1. Bara Kabaka Brown To teach native language no be one day work.  — (bbc__19061, __no translation__)
    Person close for work, e say make im waka jeje go di bus stop wey near am pass to wait for motor wey go carry am go home to go rest, so dat e go prepare for anoder day work.  — (deuber__5310, __no translation__)
  1. When you learn work, hand work,…  — (NST_cleaned__13967, __no translation__)
    all of us na your hand work.’— Isa.  — (jw__5710, __no translation__)
  1. You no do your, you no do your home work well now.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__23, You didn't do your... you didn't do your home work well now.)
    Dat means, dat be sey you go con pay am for home work because na your house na im she go come do am for you.  — (LAG_01_Hairdressing_M__23, That means... that is to say you will pay her for home work, because it is at your house she will come to do it for you.)
  1. Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps  — (bbc__79269, __no translation__)
    Order Security people to make Benue anti-open grazing law work - Reps We no like wetin dey happen – Herdsmen Fulani herdsmen na terrorists?  — (bbc__79270, __no translation__)
  1. Oga Ebelo say di operation na to know di kain leg work wey di pipo wey dey Nigeria dey epp di US-based suspects to do across di kontri.  — (bbc__76589, __no translation__)
    EFCC and FBI say dia investigation also target alleged fraudsters wey dey work for financial institutions like banks and also pipo wey epp di main yahoo-yahoo pipo with leg work and errands.  — (bbc__45889, __no translation__)
  1. E good to regulate sex work - Lawyer  — (bbc__2464, __no translation__)
    E good to regulate sex work - Human Rights Lawyer  — (bbc__2465, __no translation__)

Synonyms

  • hustle

Antonyms

Translations

  • English: work

Verb

work: to do something


  1. to do something(frequency:77)
    na person wey don work.  — (deuber__3174, __He is someone that is working__)
    And we go work for you.  — (jw__1491, __And we will work for you__)
    So you wan work for dere?  — (JOS_26_Small-Talk_DG__49, So, you want to work there ?)

Derived forms

Synonyms

  • hustle

Antonyms

Translations

  • English: work