Difference between revisions of "worry"

Line 9: Line 9:
 
* wɔ́rì
 
* wɔ́rì
 
<sm2>pcm-ng-worry.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-worry.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-worry.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-worry.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 19:35, 15 July 2021

Naija

Alternative forms

  • wori

Etymology

From: English worry.

Pronunciation

  • wɔ́rì


Verb

  1. Make someting dey trouble person for im mind.
    • Dis message from oga dey worry me for mind  — (NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from boss.)
    • Wetin dey worry me now be say I neva get job, so make Papa no just die yet o  — (NSC_Legbeti_2021. Dad should not die yet because I'm yet to get a job and it bothers me.)
    • Wetin dey worry you?  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__100, What's your problem?)
  2. Make person no allow someting or person trouble im mind.
    • I no dey worry myself sey e no come.  — (Egbokhare_2020. I refuse to be anxious over his absence.)
    • I no dey worry about money mata because God dey.  — (NSC_Legbeti_20201. I trust in providence and refuse to be anxious over money.)
    • You no need to worry  — (jw__47784. Do not be anxious.)
  3. Na someting wey dey trouble person for mind.
    • Dis message from oga dey worry me for mind  — (NSC_Legbeti_2021. i'm troubled by the message from boss.)
    • I begin de worry, and de think whether I go take the work and no go the school again.  — (jw__1651. I bothered over whether I was going to stop school when I take up the job.)

Derived forms

worryworry

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to trouble, be agitated, anxious