Difference between revisions of "wounjure"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[wunjor]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''wound'' and ''injure'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 15: | ||
* Frequency in raw corpus: 7 | * Frequency in raw corpus: 7 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 9652 | * Frequency rank in raw corpus: 9652 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na when wetin happen wound person very seriously. | |
− | + | :* {{ux|dv|Amnesty Intl Photographer Wey Bin '''wounjure''' For Burkina Faso Don Die |(ja102__484. The badly injured Amnesty Intl Photographer, Wey Bin, didnt make it.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dem say two police officers and three civilians '''wounjure''' for di first attack while four pipo wounjore for di second one. |(bbc__29715, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Na make one person wound another person bad bad | |
− | + | :* {{ux|dv|No let me '''wounjure''' you o.|(Egbokhare_2020. Do not let me inflict severe injury on you.))}} | |
− | + | :* {{ux|dv|De youth from dat community wey dey vex really '''wounjure''' de oder peoplenover land mata.|(Egbokhare_2020. The youths from the aggrieved community succeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.))}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[beta trashing]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''severe injury'' |
Revision as of 14:02, 16 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English wound and injure
Pronunciation
- wûndʒɔ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 7
- Frequency rank in raw corpus: 9652
Noun
- Na when wetin happen wound person very seriously.
- Amnesty Intl Photographer Wey Bin wounjure For Burkina Faso Don Die — (ja102__484. The badly injured Amnesty Intl Photographer, Wey Bin, didnt make it.)
- Dem say two police officers and three civilians wounjure for di first attack while four pipo wounjore for di second one. — (bbc__29715, __no translation__)
Verb
- Na make one person wound another person bad bad
- No let me wounjure you o. — (Egbokhare_2020. Do not let me inflict severe injury on you.))
- De youth from dat community wey dey vex really wounjure de oder peoplenover land mata. — (Egbokhare_2020. The youths from the aggrieved community succeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.))
Synonyms
Translations
- English: severe injury