wounjure

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English wound and injure

Pronunciation

  • wûndʒɔ̀


Noun

  • Na when wetin happen wound person very seriously.
  • Amnesty Intl Photographer Wey Bin wounjure For Burkina Faso Don Die  — (ja102__484. The badly injured Amnesty Intl Photographer, Wey Bin, didnt make it.)
  • Dem say two police officers and three civilians wounjure for di first attack while four pipo wounjore for di second one.  — (bbc__29715, __no translation__)

Verb

  • Na make one person wound another person bad bad
  • No let me wounjure you o.  — (Egbokhare_2020. Do not let me inflict severe injury on you.))
  • De youth from dat community wey dey vex really wounjure de oder peoplenover land mata.  — (Egbokhare_2020. The youths from the aggrieved community succeded in inflicting serious injuries on the other community over land crisis.))

Synonyms

Translations

  • English: severe injury