wuruwuru

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wùrùwúrú


Noun

  1. Make things or person ways no pure.
    • Dat mean say de wuruwuru go continue.  — (bbc__62589. It means the deception continues.)
    • wuruwuru no dey ever pay.  — (NSC_Legbeti_2021. Deception never pays anyone.)
  2. When wetin person do deceive person or people.
    • Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness.  — (katakata__1022. He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)
    • wuruwuru musicians sef dey talk like better musicians.  — (NSC_Legbeti_2021. Fake musicians are pretending like they are real.)

Adjective

  • When person way no straight.
  • im papa na wuruwuru man o  — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
  • wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world.  — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
  • De love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know.  — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: dubious ways