Difference between revisions of "yabis"

Line 15: Line 15:
 
* [[yab]]
 
* [[yab]]
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''jest, teas''
+
* English: ''jest, tease''

Revision as of 15:55, 22 July 2021

Naija

Etymology

From: Unkown

Pronunciation

  • yâbíz


Noun

  • Wetin de dey do wey be sey dey go dey talk wetin go make people laugh anoder person.
  • Na yabis dem two dey since morning.  — NSC_Agnes_2020, They have been poking jokes at each other all day.)
  • Yabis dey pain person o, especially if de people wey dey yab you know you reach house.  — ( NSC_Agnes_2020, Teasing can hurt especially if it is from childhood friends.)

Related form

Translation

  • English: jest, tease