yabis

Naija

Etymology

From: Unkown

Pronunciation

  • yâbíz


Noun

  • Na wen dem make fun of person.
  • Na yabis dem two dey since morning.  — NSC_Agnes_2020( They have been poking jokes at each other all day.)
  • yabis dey pain person o, especially if de people wey dey yab you know you reach house .  — NSC_Agnes_2020(teasing can hurt especially if it is from childhood friends.)