Na yabis dem two dey since morning.— NSC_Agnes_2020( They have been poking jokes at each other all day.)
Yabis dey pain person o, especially if de people wey dey yab you know you reach house. — ( NSC_Agnes_2020(teasing can hurt especially if it is from childhood friends.)