yabis

Naija

Etymology

From: Unkown

Pronunciation

  • yàbîs


Noun

  • Wetin de dey do wey be sey dey go dey talk wetin go make people laugh anoder person.
  • Na yabis dem two dey since morning.  — NSC_Agnes_2020, They have been poking jokes at each other all day.)
  • Yabis dey pain person o, especially if di people wey dey yab you know you reach house.  — ( NSC_Agnes_2020, Teasing can hurt especially if it is from childhood friends.)

Related form

Translation

  • English: jest, tease