Difference between revisions of "yakpa"

Line 8: Line 8:
  
  
===Verb===
+
===Adverb===
Make people or someting many.
+
* Make pople or someting full ground or dey [[well well]].
#: {{ux|dv|say '''plenty''' of us dey work. |(deuber__5421, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Drinks just '''yakpa''' anyhow for dat [[party]] wey I go yesterday. |( NSC_2021, There were lots of drinks at the party I attended yesterday.)}}
#: {{ux|dv|And '''plenty''' of dem dey under 30 years old. |(bbc__11166, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Fine fine tings wey '''yakpa''' full dat market for Lagos.|(NSC_2021, There are lost of beautiful things at Lagos market.)}}
#: {{ux|dv|'We too '''plenty''' here' |(bbc__9390, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|E '''plenty'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__56, It's plenty.)}}
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|For I just newly come inside barrack here, so I never too get customer wey '''plenty'''. |(IBA_20_Bose-Alade_MG__8, Because I just moved into the barracks here, so I really don’t have many customers.)}}
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Salt too dey '''plenty''' for di guy shawarma. |(IBA_07_Na-Love_DG__309, The guy's shawarma is always too salty.)}}
 
#: {{ux|dv|You go book her because people dey '''plenty''' for dere. |(JOS_20_Beauty-Of-Jos_MG__68, You'll need to book ahead of time because there's always a lot of people there.)}}
 
 
 
 
 
 
 
#: {{ux|dv|Because people dey '''plenty''' for outside wey dey look for job. |(NST_cleaned__3965, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tantis mtschew, deir maggi too dey '''plenty''' inside food jare ah. |(IBA_07_Na-Love_DG__277, Tantis, mtchew, they always add too many Maggi cubes to their food.)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|You get am for '''plenty'''? |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__137, You've got plenty of it?)}}
 
#: {{ux|dv|Dis one follow as '''plenty''' don enter street to jolly on top how army don take over di country on Wednesday. |(bbc__42165, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Anytime wey things change for us, e fit make our work '''plenty''' or small. |(jw__23170, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Critics dem '''plenty''', but e surprise as dem like am well well and from dia e begin get booking. |(bbc__26463, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Food go '''plenty'''. |(jw__26136, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di tray wide, di food con '''plenty'''. |(JOS_26_Small-Talk_DG__186, The tray is wide; the food was then plenty.)}}
 
# amod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|If I tell you sey wetin woman dey do '''plenty''' pass man own, you no go believe am. |(BEN_01_Woman-Life-No-Easy_M__2, If I tell you that what women do more than men, you won't believe it.)}}
 
#: {{ux|dv|Jehovah dey hear the prayer of '''plenty''' '''plenty''' people wey dey pray to am with all their mind and e dey answer dem. |(jw__18120, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But e '''plenty'''. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__48, But it is plenty.)}}
 
#: {{ux|dv|Although di history of di Kano Empire date back to di 15th century and jihads and war from different fighters '''plenty''', Since 1903, Kano don see stable system for Emirs as rulers. |(bbc__14472, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Plenty''' ka~, '''plenty''' eh crocodile, na kaduna de dey call am. |(KAD_21_Cameroon-School_DG__22, Plenty ka... plenty eh, crocodile, it is Kaduna they call it.)}}
 
#: {{ux|dv|Di demonstrations, wey happen with hashtag #FeesMustFall, trouble '''plenty''' top universities - sotay President Zuma order say make everybodi leave fees as dem dey for one year. |(bbc__34099, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Plenty''' wey kill at least 64 pipo wey 41 of dem bi small-small pikin-dem. |(ja102__4098, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Although di fire don off, di things wey burn inside '''plenty''' and normal person no fit use am. |(bbc__14468, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Efekoha add say wetin dey also contribute wey '''plenty''' fake-fake motor insurance, na because most insurance companies offices dey for only Lagos, Abuja and Port-Harcourt. |(bbc__46477, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De say, Eritrea collect ein independa from Ethiopia, during di year 1993 after one 30-year ozighi wey dem do, and with anoda border gbege, wey happen for five years, wey '''plenty''' ten of thousand of pipo kpai inside. |(ja102__800, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[plenty money|plenty money]]
 
 
 
#: {{ux|dv|“Get plenty money, dey struggle, try ‘make am.’” |(jw__49629, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Why e be sey plenty money, enjoyment, and praise from people dey bring wahala? |(jw__46477, __no translation__)}}
 
* [[plenty people|plenty people]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Jesus tell im disciples make dem give the plenty people food, even though sey na only five bread and two fish dem get |(jw__21074, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, e call the plenty people near imself, come tell dem sey: ‘Listen and understand sey, no be wetin enter person mouth dey make am no clean, but na wetin come out from im mouth.’— Matthew 15:6-11; Isaiah 29:13 . |(jw__20577, __no translation__)}}
 
* [[plenty things|plenty things]]
 
 
 
#: {{ux|dv|You go see plenty fine, fine things wey you want. |(NST_cleaned__42105, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E dey do plenty things for us, one of dem be sey God dey use am ‘give us food and dey make us happy.’  Jehovah dey make sure sey ground dey bring plenty food. |(jw__28289, __no translation__)}}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* many 0.70 4476, plenty-plenty 0.69 70, some 0.62 8816, well-well 0.56 994, plenti 0.55 1474, other 0.52 3374, thousands 0.51 271, small-small 0.50 146, heavy 0.49 456
+
* [[plenty]], [[boku]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* many 0.70 4476, plenty-plenty 0.69 70, some 0.62 8816, well-well 0.56 994, plenti 0.55 1474, other 0.52 3374, thousands 0.51 271, small-small 0.50 146, heavy 0.49 456
+
* [[small]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''lots''

Revision as of 00:00, 31 August 2021

Naija

Etymology

From Yoruba: yapa many

Pronunciation

  • yákpá

Play Play


Adverb

  • Make pople or someting full ground or dey well well.
  • Drinks just yakpa anyhow for dat party wey I go yesterday.  — ( NSC_2021, There were lots of drinks at the party I attended yesterday.)
  • Fine fine tings wey yakpa full dat market for Lagos.  — (NSC_2021, There are lost of beautiful things at Lagos market.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lots