yakpa

Naija

Etymology

From Yoruba: yapa many

Pronunciation

  • jákpá

Play Play

Adverb

  • Make pople or someting full ground or dey well well.
  • Drinks just yakpa anyhow for dat party wey I go yesterday.  — ( NSC_2021, There were lots of drinks at the party I attended yesterday.)
  • Fine fine tings wey yakpa full dat market for Lagos.  — (NSC_2021, There are lost of beautiful things at Lagos market.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lots