Difference between revisions of "yarara"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2>
  
===Adverb(Ideophone)===
+
===Adverb===
 
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.  
 
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.  
 
:*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}}
 
Revision as of 14:58, 17 August 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra

Pronunciation

  • yàràrà

Adverb

As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.

  • Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse.  — (NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)

Translation

  • English: