Difference between revisions of "yarara"

 
(8 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
+
* yàràrà
===POS===
+
<sm2>Pcm-ng-yarara.f.ogg</sm2>
#
+
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2>
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
 
====Related forms====
+
===Adverb===
====Synonym====
+
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.
====Antonym====
+
:*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}}
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
*English: ''brittle''

Latest revision as of 20:54, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra

Pronunciation

  • yàràrà


Adverb

As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.

  • Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse.  — (After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)

Translation

  • English: brittle