Difference between revisions of "yarara"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* yarara
+
* yàràrà
 
<sm2>Pcm-ng-yarara.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yarara.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2>
  
===Adverb(Ideophone)===
+
===Adverb===
 
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.  
 
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.  
:8{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara'''for bottom powerhouse. |(NSC_Abonyi_2021, After many frequent washings, the pair of trousers weak and gave way at the crotch.)}}
+
:*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}}
 
 
====Synonym====
 
  
 
====Translation====
 
====Translation====
*English:
+
*English: ''brittle''

Latest revision as of 20:54, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra

Pronunciation

  • yàràrà


Adverb

As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.

  • Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse.  — (After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)

Translation

  • English: brittle