Difference between revisions of "yarara"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yarara.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Adverb | + | ===Adverb=== |
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go. | As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go. | ||
:*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}} | :*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}} |
Revision as of 14:58, 17 August 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra
Pronunciation
- yàràrà
Adverb
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.
- Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse. — (NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)
Translation
- English: