Difference between revisions of "yarara"

Line 10: Line 10:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.  
 
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.  
:*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}}
+
:*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(NSC_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
*English:
+
*English: ''brittle''

Revision as of 06:39, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra

Pronunciation

  • yàràrà


Adverb

As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.

  • Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse.  — (NSC_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)

Translation

  • English: brittle