Difference between revisions of "yarara"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go. | As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go. | ||
− | :*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |( | + | :*{{ux|dv|Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear '''yarara''' for bottom powerhouse. |(After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
*English: ''brittle'' | *English: ''brittle'' |
Latest revision as of 20:54, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra
Pronunciation
- yàràrà
Adverb
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.
- Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse. — (After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)
Translation
- English: brittle