yarara

Naija

Etymology

From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra

Pronunciation

  • yarara


Adverb(Ideophone)

As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.

  • Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yararafor bottom powerhouse.  — (NSC_Abonyi_2021, After many frequent washings, the pair of trousers weak and gave way at the crotch.)

Translation

  • English: