yarara
Naija
Etymology
From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra
Pronunciation
- yarara
Adverb(Ideophone)
As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.
- Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse. — (NSC_Abonyi_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)
Translation
- English: