yarara

Revision as of 06:39, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Etymology

From: Yoruba ya meaning to tear and reduplication of Ideophone ra

Pronunciation

  • yàràrà


Adverb

As someting wey be like cloth de take make noise if e dey tear dey go.

  • Di guy don wash e trouser die so as e con dey waka di ting tear yarara for bottom powerhouse.  — (NSC_2021, After frequent washing, the pair of trousers became quite weak at the seams and gave way at the crotch.)

Translation

  • English: brittle