Difference between revisions of "yarn"

m (Conversion script moved page Yarn to yarn: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English yarn
+
From English: ''yarn''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ján
 
* ján
Line 17: Line 13:
 
* Frequency rank in raw corpus: 1004
 
* Frequency rank in raw corpus: 1004
  
The word is used more orally than in written texts.
 
===Noun===
 
===Noun===
yarn: no definition, talk -- Definition in Naija?
+
Sey person dey talk.
 
+
#: {{ux|dv| Make e no for loss because if you '''yarn''' your '''yarn''', I '''yarn''' my '''yarn'''. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as to not waste time, because if you say yours, I say mine.)}}
 
+
#: {{ux|dv| But all '''yarn''' na '''yarn'''. |(NST_cleaned__41132, __no translation__)}}
# nmod:poss (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Make e no for loss because if you '''yarn''' your '''yarn''', I '''yarn''' my '''yarn'''. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as to not waste time, because if you say yours, I say mine.)}}
 
#: {{ux|dv|if you want to equate your '''yarn''' with oder people yarning, you go tear your shirt. |(NST_cleaned__41115, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But all '''yarn''' na '''yarn'''. |(NST_cleaned__41132, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mbappe future with the club no dey clear as '''yarn''' don dey concerning am dis summer. |(brila__971, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mbappe future with the club no dey clear as '''yarn''' don dey concerning am dis summer. |(brila__971, __no translation__)}}
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Alright, so make we enter '''yarn''' di '''yarn''' real quick now, |(NST_cleaned__31101, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Alright, so make we enter '''yarn''' di '''yarn''' real quick now, |(NST_cleaned__31101, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyway, ladies, and gentlemen, na time for '''yarn''' di '''yarn'''. |(NST_cleaned__31080, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyway, ladies, and gentlemen, na time for '''yarn''' di '''yarn'''. |(NST_cleaned__31080, __no translation__)}}
 
+
#: {{ux|dv|If you hear one side of '''yarn''' judge, you no be correct judge now. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__54, If you pass judgement based on what you heard from one side of the story, then you are not a good judge.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
  
Line 49: Line 38:
  
===Verb===
 
===Verb===
yarn: tell, narrate -- Definition in Naija?
+
Make person dey talk give person tori.
  
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#  
#: {{ux|dv|na so I take yan am di tori o.|no translation}}
+
#: {{ux|dv| na so I take yan am di tori o.|no translation}}
# - (frequency:12)
+
#: {{ux|dv| Na so we be '''yarn'''. |(Egbokhare NST_cleaned__42478, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Na so we be '''yarn'''. |(NST_cleaned__42478, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We be '''yarn''', '''yarn''', '''yarn''', '''yarn''' |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__77, We went on and on talking.)}}
 
#: {{ux|dv|We be '''yarn''', '''yarn''', '''yarn''', '''yarn''' |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__77, We went on and on talking.)}}
# obj (frequency:12)
+
 
#: {{ux|dv|'''Yarn''' me tori more. |(NST_cleaned__8537, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Yarn''' me tori more. |(NST_cleaned__8537, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Hey make I, make I '''yarn''' una dis small story. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you this short story.)}}
 
#: {{ux|dv|Hey make I, make I '''yarn''' una dis small story. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you this short story.)}}
# nsubj (frequency:12)
+
 
#: {{ux|dv|For wey me dey talk, wey I dey '''yarn''', who be you? |(LAG_22_I-Senior-You_DG__32, where I talk, where I speak, Who are you ?)}}
+
 
#: {{ux|dv|For me and my friends na to read we dey focused on. Na wetin di level 200 student '''yarn'''. |(bbc__4007, __no translation__)}}
 
# aux-nsubj (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|I dey '''yarn'''…, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__76, I am saying...)}}
 
#: {{ux|dv|Na so we be '''yarn'''. |(KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__76, That was how we talked.)}}
 
# obl:arg (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Eh we go siddown '''yarn''' for dat one. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__138, Eh, we will sit down and talk about that one.)}}
 
#: {{ux|dv|Eh we go siddown '''yarn''' for dat one. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__138, Eh, we will sit down and talk about that one.)}}
 
#: {{ux|dv|We don hear wetin di critics dey tok and we sef don follow di organisers '''yarn''' about am. |(bbc__6871, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We don hear wetin di critics dey tok and we sef don follow di organisers '''yarn''' about am. |(bbc__6871, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:6)
 
# mark (frequency:6)
#: {{ux|dv|If you hear one side of '''yarn''' judge, you no be correct judge now. |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__54, If you pass judgement based on what you heard from one side of the story, then you are not a good judge.)}}
+
 
#: {{ux|dv|Moussa Wague don come out to '''yarn''' say im go continue to dey work hard ... |(brila__1031, __no translation__)}}
+
 
# nsubj-obj (frequency:6)
+
 
#: {{ux|dv|Tejiri '''yarn''' us all dis gist wey i just gist una so |(ja102__4579, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dieng say di kain tins wey pipo dey commit for di kontri dey concerning and say both sides of di fight-fight go need siddon, '''yarn''' how dem go take end am. |(bbc__39925, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|As I dey follow you dey '''yarn''' so abi? |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__13, As I am talking with you, right ?)}}
 
#: {{ux|dv|All dese things wey you dey talk, na only mouth you just dey '''yarn''', you just dey '''yarn'''. |(LAG_22_I-Senior-You_DG__73, Alll these things you are talking about, you are just bragging. you are just talking. You are just talking.)}}
 
# mark-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Anyway, ladies, and gentlemen, na time for '''yarn''' di '''yarn'''. |(NST_cleaned__31080, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According by official of di club wey be sey meh we no call im name, sey cause sey e no, di club never give am permission to '''yarn''' dis matter. |(WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__19, According to the official of the club that said we should not mention his name, beacause the club did not give him permission to share the matter.)}}
 
# dep-mark (frequency:3)
 
# dep-mark (frequency:3)

Revision as of 13:46, 22 February 2021

Naija

Etymology

From English: yarn

Pronunciation

  • ján

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 86
  • Frequency rank in NSC treebank: 157
  • Frequency in raw corpus: 294
  • Frequency rank in raw corpus: 1004

Noun

Sey person dey talk.

  1. Make e no for loss because if you yarn your yarn, I yarn my yarn.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as to not waste time, because if you say yours, I say mine.)
    But all yarn na yarn.  — (NST_cleaned__41132, __no translation__)
    Mbappe future with the club no dey clear as yarn don dey concerning am dis summer.  — (brila__971, __no translation__)
    Alright, so make we enter yarn di yarn real quick now,  — (NST_cleaned__31101, __no translation__)
    Anyway, ladies, and gentlemen, na time for yarn di yarn.  — (NST_cleaned__31080, __no translation__)
    If you hear one side of yarn judge, you no be correct judge now.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__54, If you pass judgement based on what you heard from one side of the story, then you are not a good judge.)

Derived forms

Synonyms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Antonyms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Translations

  • English: no definition, talk

Verb

Make person dey talk give person tori.

  1. na so I take yan am di tori o.  — no translation
    Na so we be yarn.  — (Egbokhare NST_cleaned__42478, __no translation__)
    We be yarn, yarn, yarn, yarn  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__77, We went on and on talking.)
  1. Yarn me tori more.  — (NST_cleaned__8537, __no translation__)
    Hey make I, make I yarn una dis small story.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you this short story.)

  1. Eh we go siddown yarn for dat one.  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__138, Eh, we will sit down and talk about that one.)
    We don hear wetin di critics dey tok and we sef don follow di organisers yarn about am.  — (bbc__6871, __no translation__)
  2. mark (frequency:6)

  1. According by official of di club wey be sey meh we no call im name, sey cause sey e no, di club never give am permission to yarn dis matter.  — (WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__19, According to the official of the club that said we should not mention his name, beacause the club did not give him permission to share the matter.)
  2. dep-mark (frequency:3)
    Anyway, ladies, and gentlemen, na time for yarn di yarn.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__127, Anyway, ladies and gentlemen, it's time for 'yarn di yarn'.)
    And according to yarn for inside England, Solskjaer dey para dey provoke with im main two front men sake of say dem no get killer instinct.  — (brila__145, __no translation__)
  3. ccomp (frequency:2)
    Now, base on di calculate wey don dey ground, de dey follow yarn sey akpalapala don reach like one hundred, and sixty seven billion naira.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__123, Based on the calculation on the ground, they said it would be as much as one hundred and sixty seven billion naira.)
    So before we know, di lawyer come yarn sey, toh di place, di stadium wey we dey is call Murtala Muhammed, Murtala Muhammed ehm... Stadium mstchew.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__43, So, before we knew it, the lawyer said well, the place, the stadium where we were is called Murtala Muhammed, Murtala Muhammed uh... Stadium.)
  4. dep-obj (frequency:2)
    According to how we take hear di matter, eh na di oga kpatakpata of Bring Back Our Girls people, wey be Oby Ezekwesili, na im come outside yarn dis one for inside Abuja,  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__10, According to how we head the matter, eh, it was the Leader of Bring Back Our Girls who is Oby Ezekwesili, it was her who came out to say this one in Abuja.)
    Na nnayi ukwu Ahmad Ahmad wey be the presido of CAF yarn dis one for inside interview wey e give media.E explain say dem no go use the VAR for the group stages of the competition because of say dem no get the logistics and capacities to carry operate the system.  — (brila__1088, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:2)
    A policeman, na im, dey yarn sey wetin?  — (IBA_33_News-Comments_MG__101, A policeman was saying what?)
    But wen im open im mouth dey yarn di mata of justice, na as if im be Sango wey dey use thunder tok.  — (bbc__65864, __no translation__)
  6. advcl-obj (frequency:2)
    Yarn me tori more.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__178, Tell me more stories.)
    Alright, so make we enter yarn di yarn real quick now,  — (NST_cleaned__31101, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Antonyms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Translations

  • English: tell, narrate