yarn

Revision as of 12:50, 9 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 8...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Etymology

Borrowed from English ?

Pronunciation

  • ján

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 86
  • Frequency rank in NSC treebank: 157
  • Frequency in raw corpus: 294
  • Frequency rank in raw corpus: 1004

The word is used more orally than in written texts.


Noun

yarn: -- Definition in Naija?


  1. -
    2  — no translation
    But all yarn na yarn.  — (NST_cleaned__41132, __no translation__)
    Mbappe future with the club no dey clear as yarn don dey concerning am dis summer.  — (brila__971, __no translation__)
  2. det
    2  — no translation
    Alright, so make we enter yarn di yarn real quick now,  — (NST_cleaned__31101, __no translation__)
    Anyway, ladies, and gentlemen, na time for yarn di yarn.  — (NST_cleaned__31080, __no translation__)
  3. case
    1  — no translation
    Na, na im she con dey talk sey di part of di yarn wey…  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__86, It's...it's what she is then saying that the part of the story which...)
  4. nmod:poss
    3  — no translation
    Make e no for loss because if you yarn your yarn, I yarn my yarn.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as to not waste time, because if you say yours, I say mine.)
    if you want to equate your yarn with oder people yarning, you go tear your shirt.  — (NST_cleaned__41115, __no translation__)
  5. advmod-cc
    1  — no translation
    But all yarn na yarn.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__27, But all talk is about conversation.)
  6. cop-nsubj
    1  — no translation
    But all yarn na yarn.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__27, But all talk is about conversation.)
  7. advmod-det
    1  — no translation
    Every monday-friday by 8pm, I dey tanda for your radio to give you all the yarn as them take happen for the world of sports.  — (ja102__3344, __no translation__)
  8. case-dep-det
    1  — no translation
    Na, na im she con dey talk sey di part of di yarn wey…  — (NST_cleaned__10485, __no translation__)

Derived forms

  1. Transfer yarn don continue to dey circulate around German playmaker Ozil for north London.  — (brila__1961, __no translation__)

Synonymes

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Antonymes

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Translations

  • English: ?


Verb

yarn: tell, narrate -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare
    na so I take yan am di tori o.  — no translation
  2. -
    12  — no translation
    Na so we be yarn.  — (NST_cleaned__42478, __no translation__)
    We be yarn, yarn, yarn, yarn  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__77, We went on and on talking.)
  3. dep
    1  — no translation
    Di way we dey follow yarn for inside di studio here,  — (NST_cleaned__1169, __no translation__)
  4. obj
    12  — no translation
    Yarn me tori more.  — (NST_cleaned__8537, __no translation__)
    Hey make I, make I yarn una dis small story.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you this short story.)
  5. aux
    1  — no translation
    Hm because eh, somebody just dey yarn, dey yarn, dey yarn, you no even understand wetin dey talk until maybe you get one big dictionary, keep for corner,  — (NST_cleaned__7462, __no translation__)
  6. mark
    6  — no translation
    If you hear one side of yarn judge, you no be correct judge now.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__54, If you pass judgement based on what you heard from one side of the story, then you are not a good judge.)
    Moussa Wague don come out to yarn say im go continue to dey work hard ...  — (brila__1031, __no translation__)
  7. ccomp
    2  — no translation
    Now, base on di calculate wey don dey ground, de dey follow yarn sey akpalapala don reach like one hundred, and sixty seven billion naira.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__123, Based on the calculation on the ground, they said it would be as much as one hundred and sixty seven billion naira.)
    So before we know, di lawyer come yarn sey, toh di place, di stadium wey we dey is call Murtala Muhammed, Murtala Muhammed ehm... Stadium mstchew.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__43, So, before we knew it, the lawyer said well, the place, the stadium where we were is called Murtala Muhammed, Murtala Muhammed uh... Stadium.)
  8. nsubj
    12  — no translation
    For wey me dey talk, wey I dey yarn, who be you?  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__32, where I talk, where I speak, Who are you ?)
    For me and my friends na to read we dey focused on. Na wetin di level 200 student yarn.  — (bbc__4007, __no translation__)
  9. advmod
    3  — no translation
    As I dey follow you dey yarn so abi?  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__13, As I am talking with you, right ?)
    All dese things wey you dey talk, na only mouth you just dey yarn, you just dey yarn.  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__73, Alll these things you are talking about, you are just bragging. you are just talking. You are just talking.)
  10. dep-obj
    2  — no translation
    According to how we take hear di matter, eh na di oga kpatakpata of Bring Back Our Girls people, wey be Oby Ezekwesili, na im come outside yarn dis one for inside Abuja,  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__10, According to how we head the matter, eh, it was the Leader of Bring Back Our Girls who is Oby Ezekwesili, it was her who came out to say this one in Abuja.)
    Na nnayi ukwu Ahmad Ahmad wey be the presido of CAF yarn dis one for inside interview wey e give media.E explain say dem no go use the VAR for the group stages of the competition because of say dem no get the logistics and capacities to carry operate the system.  — (brila__1088, __no translation__)
  11. obl:arg
    8  — no translation
    Eh we go siddown yarn for dat one.  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__138, Eh, we will sit down and talk about that one.)
    We don hear wetin di critics dey tok and we sef don follow di organisers yarn about am.  — (bbc__6871, __no translation__)
  12. aux-obj
    2  — no translation
    A policeman, na im, dey yarn sey wetin?  — (IBA_33_News-Comments_MG__101, A policeman was saying what?)
    But wen im open im mouth dey yarn di mata of justice, na as if im be Sango wey dey use thunder tok.  — (bbc__65864, __no translation__)
  13. mark-obj
    3  — no translation
    Anyway, ladies, and gentlemen, na time for yarn di yarn.  — (NST_cleaned__31080, __no translation__)
    According by official of di club wey be sey meh we no call im name, sey cause sey e no, di club never give am permission to yarn dis matter.  — (WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__19, According to the official of the club that said we should not mention his name, beacause the club did not give him permission to share the matter.)
  14. dep-mark
    3  — no translation
    Anyway, ladies, and gentlemen, na time for yarn di yarn.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__127, Anyway, ladies and gentlemen, it's time for 'yarn di yarn'.)
    And according to yarn for inside England, Solskjaer dey para dey provoke with im main two front men sake of say dem no get killer instinct.  — (brila__145, __no translation__)
  15. ccomp-obj
    1  — no translation
    Na Senate na im yarn dis one sey GSM operators dem, sey de don rig Nigeria, chop deir money final.  — (NST_cleaned__1303, __no translation__)
  16. aux-nsubj
    12  — no translation
    I dey yarn…,  — (LAG_22_I-Senior-You_DG__76, I am saying...)
    Na so we be yarn.  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__76, That was how we talked.)
  17. advcl-obj
    2  — no translation
    Yarn me tori more.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__178, Tell me more stories.)
    Alright, so make we enter yarn di yarn real quick now,  — (NST_cleaned__31101, __no translation__)
  18. nsubj-obj
    6  — no translation
    Tejiri yarn us all dis gist wey i just gist una so  — (ja102__4579, __no translation__)
    Dieng say di kain tins wey pipo dey commit for di kontri dey concerning and say both sides of di fight-fight go need siddon, yarn how dem go take end am.  — (bbc__39925, __no translation__)
  19. advcl-aux
    1  — no translation
    I put my mind for my game, my hustle my grind and I put God first, before I know am, everything just dey gell...' dis na some of di plenty tins popular Nigerian afrobeat singer Olamide Adedeji wey everybody dey call Olamide dey yarn' as im begin rep im sef give BBC News Pidgin.  — (bbc__8978, __no translation__)
  20. discourse
    1  — no translation
    Harassment dey come in many ways for Universities like wen lecturer ask to sleep with student for marks or cultists dey tell students no go complete school or even as students dey follow dem selff yarn.  — (bbc__55310, __no translation__)

Derived forms

Synonymes

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Antonymes

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Translations

  • English: tell, narrate