year

Revision as of 12:12, 9 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • month 0.86 988, week 0.81 1155, weekend 0.67 203, semester 0.66 31, summer 0.60 101, trafford 0.59 38, season 0.59 908, days 0.52 1457, day 0.51 3361

Etymology

Borrowed from English ?

Pronunciation

  • jɪr

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 83
  • Frequency rank in NSC treebank: 165
  • Frequency in raw corpus: 3392
  • Frequency rank in raw corpus: 112

The word is used more in written texts than orally.


Noun

year: -- Definition in Naija?


  1. -
    112  — no translation
    Year Host Winner Score  — (bbc__101551, __no translation__)
    BBC Pidgin Everi year Essay Competition  — (bbc__18397, __no translation__)
  2. cc
    2  — no translation
    Maybe na next week, or next year we go open di, di report card of dat prophet guy.  — (IBA_42_Barrabas_DG__66, Maybe it'll be next week or next year,we will attend to the case of the prophet guy,)
    Di Chief Registrar, as e keep Adopted Children Register and any oder record wey dem arrange ABC or year, go also keep other records and books wey dey necessary as e connect wit di records wey dey Register of Births wey dem don write as “ Adopted”.  — (hildrights__102, __no translation__)
  3. det
    1005  — no translation
    a year.  — (NST_cleaned__33148, __no translation__)
    Dis year.  — (JOS_27_Man-And-Woman_DG__227, This year...)
  4. dep
    11  — no translation
    Malaria na big gbege for Nigeria and almost 400,000 thousand pipo dey die of di disease everi year.  — (bbc__65034, __no translation__)
    According to sabi pipo CancerIndex 2012 report, na 71,600 women dey die of breast cancer everi year.  — (bbc__12169, __no translation__)
  5. obj
    1  — no translation
    Dis ceremony wey dem name, 'Go to Niger' na for evri year dem dey do am and na time to jollificate.  — (bbc__40386, __no translation__)
  6. amod
    559  — no translation
    New year, e no do.  — (ENU_35_To-Become-A-Man_M__115, New Year, he did not do.)
    Which is last year,  — (NST_cleaned__17676, __no translation__)
  7. case
    76  — no translation
    Im go collect from dis one for one year.  — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__89, She will collect from this one, in one year.)
    Di journey dey reach up to 40 times per year.  — (bbc__47957, __no translation__)
  8. nmod
    40  — no translation
    go be year of surprise  — (bbc__102351, __no translation__)
    Thousands of migrants dey enta Germany evri year  — (bbc__93841, __no translation__)
  9. conj
    1  — no translation
    UN Cameroon Jean Todt United Nations Secretary General e special envoy for Road Safety visit Cameroon give results of dia investigation weh e show say 1000 pipo di die everi year for accident for kontri.  — (bbc__96648, __no translation__)
  10. advmod
    14  — no translation
    ASUU don dey go on strike almost everi year since since di kontri return to democracy for 1999.  — (bbc__10934, __no translation__)
    Di Community Shield game dey happun everi year before di English Premier League season dey start.  — (bbc__31042, __no translation__)
  11. cc-dep
    1  — no translation
    Di Chief Registrar go say make dem arrange di record for di Fostered Children Register according to abc or year wey dem give di order.  — (hildrights__799, __no translation__)
  12. acl-det
    3  — no translation
    Plantation Boiz no be twins now, but dem try, dat year when dem comot, de try.  — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__62, Plantation Boiz were not twins now. But they tried; that year that they came out, they tried.)
    The year before dem born me, one man wey im name na John Papparizos don first preach to my papa and mama.  — (jw__36596, __no translation__)
  13. cop-det
    1  — no translation
    And na my year of testimony, my year of blessing, my year of divine... made... eh, eh, eh mercy, na im be dis year.  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__10, And it's my year of testimonies, my year of blessings, my year of divine... made... uh, uh, uh mercy, that’s what this year is.)
  14. dep-det
    32  — no translation
    Na that year Jesus start to dey rule.  — (jw__24144, __no translation__)
    But e come later go prison for carrying knife di following year.  — (bbc__22545, __no translation__)
  15. det-obj
    12  — no translation
    For June dis year, Russia been host di Confederations Cup as rehearsal for World Cup.  — (bbc__50333, __no translation__)
    ALEXIS HUGUET Na since May dis year Moslem refugees don dey come di church compound for Bangassou  — (bbc__10745, __no translation__)
  16. amod-cc
    1  — no translation
    Month afta month for dis year and last year, former girlfriends of R Kelly don comot to accuse am of plenti bad sexual behaviour.  — (bbc__67626, __no translation__)
  17. case-det
    226  — no translation
    in a year.  — (NST_cleaned__37439, __no translation__)
    Song of di year  — (bbc__91703, __no translation__)
  18. amod-det
    120  — no translation
    Canada join dem di next year.  — (bbc__34547, __no translation__)
    Dis year go be a good year for us.  — (NST_cleaned__24390, __no translation__)
  19. amod-dep
    9  — no translation
    New year pass, we no go.  — (NST_cleaned__35766, __no translation__)
    Imagine last year, we paid forty seven.  — (KAD_08_Kasu-Student-Interaction_DG__196, Imagine, last year,we paid forty seven thousand naira.)
  20. det-nmod
    9  — no translation
    one year of President Obasanjo.  — (deuber__6299, __no translation__)
    Every year like dat, im go dey tell me sey you never do your ICAN.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__93, So every year, he will be telling you haven't taken your ICAN [Institute of Chartered Accountants of Nigeria] exams.)

Derived forms

  1. 100 year* %%meaning%%
  1. Evri year* %%meaning%%
  1. July year* %%meaning%%
  1. May year* %%meaning%%
  1. evri year* %%meaning%%
  1. pipo year* %%meaning%%
  1. year C.E.* %%meaning%%
  1. year ban* %%meaning%%
  1. year book* %%meaning%%
  1. year date* %%meaning%%
  1. year day* %%meaning%%
  1. year deal* %%meaning%%
  1. year law* %%meaning%%
  1. year list* %%meaning%%
  1. year man* %%meaning%%
  1. year neva* %%meaning%%
  1. year per* %%meaning%%
  1. year rent* %%meaning%%
  1. year term* %%meaning%%
  1. year war* %%meaning%%


Synonymes

  • month 0.86 988, week 0.81 1155, weekend 0.67 203, semester 0.66 31, summer 0.60 101, trafford 0.59 38, season 0.59 908, days 0.52 1457, day 0.51 3361

Antonymes

  • month 0.86 988, week 0.81 1155, weekend 0.67 203, semester 0.66 31, summer 0.60 101, trafford 0.59 38, season 0.59 908, days 0.52 1457, day 0.51 3361

Translations

  • English: ?