yes

Revision as of 06:48, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: yes

Pronunciation

  • jɛ̂s

Play Play

Interjection

  • Word wey de dey use dey gree for someting.
  • Yes.  — (IBA_27_Nigerian-Police_DG__94, Yes.)
  • De ask am if na you tief di bag, she say yes, na you.  — (She was asked if you were the one who stole the bag and she said yes, it was you.)

Antonyms

no

Translations

English: yes