Difference between revisions of "shine"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''shine'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʃaɪn | * ʃaɪn | ||
Line 17: | Line 13: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 920 | * Frequency rank in raw corpus: 920 | ||
− | + | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | shine: | + | #Make person dey open someting. |
+ | #: {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can see as you are smiling and shinning your teeth.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv|Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with Africa blood. |(bbc__40907, __no translation__)}} | ||
+ | |||
+ | #Make someting dey bling bling. | ||
+ | #: {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, It'll be spotless everywhere.)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, __no translation__)}} | ||
+ | #Make person blow. | ||
+ | #: {{ux|dv| But time don reach make di Super Eagles follow dia jersey '''shine''' for football field. |(bbc__23562, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, __no translation__)}} | ||
+ | #Make person take someting to [[high]] | ||
+ | #: {{ux|dv|No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o |(deuber__5360, __no translation__)}} | ||
+ | #Make dey see say person dey happy from face. | ||
+ | #: {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you shine.)}} | ||
+ | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|So that nothing go chance God Kingdom for our life, e good make we continue to '''shine''' our eye. |(jw__3851, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|So that nothing go chance God Kingdom for our life, e good make we continue to '''shine''' our eye. |(jw__3851, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | Make person do well for someting. | ||
+ | #: {{ux|dv| Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi '''shine''' |(bbc__55567, __no translation__)}} | ||
+ | #: {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, __no translation__)}} | ||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | #: {{ux|dv| When sun '''shine''', e '''shine''' for deir head. |(PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)}} | ||
+ | |||
+ | |||
+ | |||
+ | ====Derived forms==== | ||
+ | * [[shine]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199 | * chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199 | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''shine, |
Revision as of 14:54, 12 February 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃaɪn
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 5
- Frequency rank in NSC treebank: 1162
- Frequency in raw corpus: 328
- Frequency rank in raw corpus: 920
Verb
- Make person dey open someting.
- I just see as you just dey smile, dey shine teeth. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can see as you are smiling and shinning your teeth.)
- Dis town, na shine your eyes town o, — (NST_cleaned__6082, __no translation__)
- Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood. — (bbc__40907, __no translation__)
- Make someting dey bling bling.
- Everywhere go dey shine. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, It'll be spotless everywhere.)
- Light from God dey shine. — (jw__22231, __no translation__)
- You come see something wey be like small stone wey dey shine. — (jw__36808, __no translation__)
- Make person blow.
- But time don reach make di Super Eagles follow dia jersey shine for football field. — (bbc__23562, __no translation__)
- Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. — (bbc__15602, __no translation__)
- Make person take someting to high
- No be only igbo dem dey take shine eye o — (deuber__5360, __no translation__)
- Make dey see say person dey happy from face.
- E dey make you dey shine. — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you shine.)
- So that nothing go chance God Kingdom for our life, e good make we continue to shine our eye. — (jw__3851, __no translation__)
Make person do well for someting.
- Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine — (bbc__55567, __no translation__)
- Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine. — (bbc__72148, __no translation__)
- When sun shine, e shine for deir head. — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
- chook 0.62 704, open 0.60 1438, put 0.59 4593, chuk 0.58 33, wash 0.58 250, clean 0.58 607, shook 0.57 80, shake 0.57 366, pour 0.57 199
Translations
- English: shine,