Difference between revisions of "area"
(→Noun) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Na di place wey big small or big well well wey different different people dey stay | |
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Unilag people dey for dat '''area''' |(deuber__2168, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Unilag people dey for dat '''area''' |(deuber__2168, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|How di '''area''' dey be? |(KAD_29_Boys-Talk_DG__96, How is the area ?)}} | #: {{ux|dv|How di '''area''' dey be? |(KAD_29_Boys-Talk_DG__96, How is the area ?)}} | ||
#: {{ux|dv|Ehn ere dey di '''area'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__24, Eh Women are in the area.)}} | #: {{ux|dv|Ehn ere dey di '''area'''. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__24, Eh Women are in the area.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|You hear any news for '''area'''? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news about this place?)}} | #: {{ux|dv|You hear any news for '''area'''? |(ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news about this place?)}} | ||
#: {{ux|dv|Dem sabi her for '''area''' as Miss Environment. |(bbc__29466, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dem sabi her for '''area''' as Miss Environment. |(bbc__29466, __no translation__)}} | ||
− | |||
#: {{ux|dv|if I wan go new '''area''', na Pidgin, I go dey speak. |(NST_cleaned__32837, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|if I wan go new '''area''', na Pidgin, I go dey speak. |(NST_cleaned__32837, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|But many '''area''' people say all dis one no be true. |(bbc__22986, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|But many '''area''' people say all dis one no be true. |(bbc__22986, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Dis '''area''' for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. |(bbc__40278, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dis '''area''' for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. |(bbc__40278, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|e destroy di whole '''area'''. |(bbc__69115, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|e destroy di whole '''area'''. |(bbc__69115, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Aha dat, dat place na rugged '''area'''. |(NST_cleaned__18275, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Aha dat, dat place na rugged '''area'''. |(NST_cleaned__18275, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv|As person dey waka pass dey '''area''', one community wey go quick catch your eye na Ajegunle . |(bbc__17317 | + | #:*{{ux|dv|As person dey waka pass dey '''area''', one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. |(bbc__17317, __no translation__)}} |
− | + | #:{{ux|dv|Dem say for dat community, na im dey epp chook eye for dia security problem and dat one don epp reduce di way thief di come di '''area'''. |(bbc__29630, __no translation__)}} | |
− | + | #:{{ux|dv|Di robbers land di '''area''' for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di '''area''' wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman. |(bbc__38030, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Dem say for dat community, na im dey epp chook eye for dia security problem and dat one don epp reduce di way thief di come di '''area'''. |(bbc__29630, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Di robbers land di '''area''' for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di '''area''' wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman. |(bbc__38030 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Tori won give conditional approval to Turkey pipo, to dey fit travel without visa to Europe passport-free '''area''' of Schengen. De say, dis move, na part of one of di deal-dem, wey Turkey sign, to take dey enjoy, as dem agree to dey take back migrant-dem wey don already cross over di Aegean sea enter Greece. |(ja102__4710, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Tori won give conditional approval to Turkey pipo, to dey fit travel without visa to Europe passport-free '''area''' of Schengen. De say, dis move, na part of one of di deal-dem, wey Turkey sign, to take dey enjoy, as dem agree to dey take back migrant-dem wey don already cross over di Aegean sea enter Greece. |(ja102__4710, __no translation__)}} | ||
Line 71: | Line 39: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[place]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''area'' |
Revision as of 17:06, 3 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English area
Pronunciation
- ˈɛriə
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 31
- Frequency rank in NSC treebank: 336
- Frequency in raw corpus: 1919
- Frequency rank in raw corpus: 197
Noun
Na di place wey big small or big well well wey different different people dey stay
- Unilag people dey for dat area — (deuber__2168, __no translation__)
- How di area dey be? — (KAD_29_Boys-Talk_DG__96, How is the area ?)
- Ehn ere dey di area. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__24, Eh Women are in the area.)
- You hear any news for area? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news about this place?)
- Dem sabi her for area as Miss Environment. — (bbc__29466, __no translation__)
- if I wan go new area, na Pidgin, I go dey speak. — (NST_cleaned__32837, __no translation__)
- But many area people say all dis one no be true. — (bbc__22986, __no translation__)
- Dis area for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. — (bbc__40278, __no translation__)
- e destroy di whole area. — (bbc__69115, __no translation__)
- Aha dat, dat place na rugged area. — (NST_cleaned__18275, __no translation__)
- As person dey waka pass dey area, one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. — (bbc__17317, __no translation__)
- Dem say for dat community, na im dey epp chook eye for dia security problem and dat one don epp reduce di way thief di come di area. — (bbc__29630, __no translation__)
- Di robbers land di area for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di area wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman. — (bbc__38030, __no translation__)
- Tori won give conditional approval to Turkey pipo, to dey fit travel without visa to Europe passport-free area of Schengen. De say, dis move, na part of one of di deal-dem, wey Turkey sign, to take dey enjoy, as dem agree to dey take back migrant-dem wey don already cross over di Aegean sea enter Greece. — (ja102__4710, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: area