place
Naija
Etymology
From English: place
Pronunciation
- plês
Noun
- Somewhere wey dey ground already.
- Dat place name na Haran. — (jw__17345. The name of the place is Haran.)
- I know dat place. — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__102, I know that place.)
- Na dat place wey near mammy market my house dey. — (My house is close to the Mammy market.)
Synonyms
Translations
- English: location