Difference between revisions of "okrika"
TellaSamson (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From the town name ''Okrika, a port town in Rivers State, Nigeria, capital of the Local Government Area of the same name. ===Pronunciation=== * òk...") |
(→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From | + | From: Na name of one port town wey dey Rivers State, Nigeria. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-okrika.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-okrika.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-okrika.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-okrika.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Second hand cloth | + | * Second hand cloth wey dem been don use for [[obodo oyibo]]. |
− | + | :*{{ux|dv| Me I sabi where pesin fit see correct '''okrika''' buy. |(NSC_2020, I know the best place to get very good second hand cloth.)}} | |
− | :{{ux|dv| | + | :*{{ux|dv|As you see '''okrika''' so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass |(NSC_2020, Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 25: | Line 18: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * [[ | + | * [[chacha]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''a second hand clothing''. | * English: ''a second hand clothing''. |
Revision as of 13:43, 12 July 2021
Naija
Etymology
From: Na name of one port town wey dey Rivers State, Nigeria.
Pronunciation
- òkrìkà
Noun
- Second hand cloth wey dem been don use for obodo oyibo.
- Me I sabi where pesin fit see correct okrika buy. — (NSC_2020, I know the best place to get very good second hand cloth.)
- As you see okrika so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass — (NSC_2020, Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a second hand clothing.