akube
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- àkúbè
Noun
- Cloth wey be grade one for second hand wey dem don use for obodo oyibo.
- My trouser na akube o. — (NSC_2020, My trouser is second hand.)
- Wetin comot akube from wetin you buy from boutique. — (NSC_2021, What is the difference between second hand clothes and what you buy from a boutique.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a second hand clothing.