Difference between revisions of "so"
Line 26: | Line 26: | ||
:* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}} | :* {{ux|dv| Take do, eh... take cook di soup '''so''' dat di thing go dey thick. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)}} | ||
:* {{ux|dv| Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am '''so''' dat e go dey well. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)}} | :* {{ux|dv| Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am '''so''' dat e go dey well. |(BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv|'''So''' we just need justice '''so''' pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. |(bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''so'' | * English: ''so'' |
Revision as of 01:25, 31 August 2021
Naija
Etymology
From English: so
Pronunciation
- sô
Adverb
- Word wey de dey use talk as tings wey de don talk be.
- Na so de do am. — (NST_cleaned__20831, So that's how they did it.)
- Na so dem talk — (NST_cleaned__26044, So that's what they said.)
- As someting or people take dey.
- To see original Beetle fit dey hard now, but no be so for Ethiopia. — (bbc__94353, It is difficult to find original Beetle, but it's not so in Ethiopia.)
- Naim I con dey do dis my small tailor work wey I dey do so. — (ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__12, Then, I started doing this my little tailoring work that I'm doing so.)
- Wetin person dey use yarn to show how matter take dey drag.
- Na so so book-me-down plenty o. — (deuber__6507, There's a lot of book-me-down.)
- Na so so wahala. — (deuber__2721, It is very problematic.)
Translation
- English: so
Conjunction
Word wey person dey use form small talk talk with big talk talk.
- So dis guy wey come meet you now sey mey you help am do dis ting. — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__18, So, this guy that came to see you now that you should help him to do this thing,)
- Take do, eh... take cook di soup so dat di thing go dey thick. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__83, Use it, to cook the soup so that it would be thick.)
- Den if na starch, you wan take eat am o if na semo o but according to banga soup sha, na starch, na im go wit am so dat e go dey well. — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__84, Then if it's starch you want to eat it with, if it's semo. But banga goes well with starch, so it tastes good.)
- So we just need justice so pipo fit know say pesin fit do struggle witout violence. — (bbc__72448, So we need justice so people can know that people can struggle without violence.)
Translations
- English: so