Difference between revisions of "okrika"

Line 9: Line 9:
 
* òkrìkà
 
* òkrìkà
 
<sm2>Pcm-ng-okrika.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-okrika.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-okrika.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-okirika.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:26, 17 January 2022

Naija

Alternative form

Etymology

From: Na name of one port town wey dey Rivers State, Nigeria.

Pronunciation

  • òkrìkà

Play Play

Noun

  • Second hand cloth wey dem been don use for obodo oyibo.
  • Me I sabi where pesin fit see correct okrika buy.  — (NSC_2020, I know the best place to get very good second hand cloth.)
  • As you see okrika so, dem get grade. Na first grade better pass and na im cost pass  — (NSC_2020, Second hand cloths have grades but the best is the first grade and they are quite expensive.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: A second hand clothing.