Difference between revisions of "runs girl"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money. | * Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money. | ||
− | ** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |( | + | ** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}} |
− | ** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6. |( | + | ** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6. |(NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]] | * [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]] |
Revision as of 19:55, 20 January 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English run and girl
Pronunciation
Noun
- Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
- Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! — (NSC_2020, What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
- Ekelebe and runs girl dem be 5 and 6. — (NSC_2020, The police and escorts work very closely with each other.)
Synonym
Translation
English: escort, prostitute
Adjective
- Sey Girl dey follow man dey comot dey collect money.
- De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
- No dey reason sey because person na runs girl she no be better person. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)
Synonym
Translation
English: escort, prostitute