okpo
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown okpo
Pronunciation
- òkpó
Noun
- Person wey be sey e dey nack dey collect money.
- E dey go carry okpo o. — (He is going to pick up a prostitute.)
- Okpo no send who no get money. — (Prostitutes have no regard for poor people.)
- Okpo sef don get deir own website. — (Prostitutes now have their website.)
Synonyms
Translations
- English: prostitute