Difference between revisions of "longatrot"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * lɔ̀ng àtrôt |
<sm2>Pcm-ng-longatrot.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-longatrot.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-longatrot.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-longatrot.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 23:15, 3 October 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English long and throat
Pronunciation
- lɔ̀ng àtrôt
Noun
- Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am. — (NSC_2021, A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
- longatrot na wetin dey make people dey chop government money. — (NSC_2021, Greed is the reason people embezzle government funds.)
Translations
- English: greed
Adjective
- Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o. — (NSC_2021, Why are you still asking for extra, you are greedy!)
Translations
- English: greedy