longatrot
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English long and throat
Pronunciation
- lɔ̀ŋgàtrôt
Noun
- Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am. — (A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
- longatrot na wetin dey make people dey chop government money. — (Greed is the reason people embezzle government funds.)
Translations
- English: greed
Adjective
- Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o. — (Why are you still asking for extra, you are greedy!)
Translations
- English: greedy