Difference between revisions of "longatrot"

 
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
 
* Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
:* {{ux|dv| Pikin wey get '''longatrot''' need make de help am, or na prison go end am.| (NSC_2021, A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)}}
+
:* {{ux|dv| Pikin wey get '''longatrot''' need make de help am, or na prison go end am.| (A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)}}
 
:* {{ux|dv| '''longatrot''' na wetin dey make people dey chop government money. |(Greed is the reason people embezzle government funds.)}}
 
:* {{ux|dv| '''longatrot''' na wetin dey make people dey chop government money. |(Greed is the reason people embezzle government funds.)}}
  

Latest revision as of 18:28, 3 June 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English long and throat

Pronunciation

  • lɔ̀ŋgàtrôt

Play


Noun

  • Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
  • Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am.  —  (A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
  • longatrot na wetin dey make people dey chop government money.  — (Greed is the reason people embezzle government funds.)

Translations

  • English: greed

Adjective

  • Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own.
  • Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o.  —  (Why are you still asking for extra, you are greedy!)

Translations

  • English: greedy