Difference between revisions of "runs girl"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money. | * Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money. | ||
− | ** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |( | + | ** {{ux|dv| Wetin you and dat '''runs girl''' dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! |(What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)}} |
− | ** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.|( | + | ** {{ux|dv| Ekelebe and '''runs girl''' dem be 5 and 6.|(The police and escorts work very closely with each other.)}} |
− | **{{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |( | + | **{{ux|dv| De dey talk sey if work dey di country person go be ''runs girl''? |(They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)}} |
− | ** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person. |( | + | ** {{ux|dv| No dey reason sey because person na runs girl she no be better person. |(Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]] | * [[okpo]], [[olosho]], [[ashawo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''escort'', ''prostitute'' | English: ''escort'', ''prostitute'' |
Revision as of 11:26, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Naijaruns and girl
Pronunciation
Noun
- Girl wey be sey e dey follow men dey comot dey collect money.
- Wetin you and dat runs girl dey talk? No go use your hand take pour sand sand for your garri! — (What are you discussing with that escort? Don't ruin things for yourself.)
- Ekelebe and runs girl dem be 5 and 6. — (The police and escorts work very closely with each other.)
- De dey talk sey if work dey di country person go be runs girl? — (They say that that if there are jobs in the country, will anyone choose to be an escort?)
- No dey reason sey because person na runs girl she no be better person. — (Don't think that someone is not a good person because she is an escort.)
Synonym
Translation
English: escort, prostitute