Difference between revisions of "balance"
(→Verb) |
|||
Line 30: | Line 30: | ||
# Make person keep someting where people go fit dey see am [[well well]]. | # Make person keep someting where people go fit dey see am [[well well]]. | ||
#:* {{ux|dv| Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735, Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominent place in her office.)}} | #:* {{ux|dv| Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735, Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominent place in her office.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Tell dat | + | #:* {{ux|dv| Tell dat cook make she '''balance''' dat jollof cooler where I go dey see am wella.|(NSC_2021, Tell the caterer to position the cooler within view.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:49, 14 February 2024
Naija
Etymology
From English: balance
Pronunciation
- bálâns
Noun
- Di remaining part of person money wey person suppose collect.
- Anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my balance wey remain. — (NSC_2021, Whenever I see Mr Johnson, I will collect the remaining part of the money he owes me.)
- Madam, na my balance I come collect, I no come quarrel. — ( NSC_2021, Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)
- Money wey remain for person bank account.
- When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my balance fear even me wey get di account. — ( NSC_2021, When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)
- I dey go meet dat cashier make e help me check my balance. — (NSC_2021, I will ask the cashier to help check my balance.)
Related forms
Translation
- English: balance, debt, change
Verb
- Make person stand or siddon well.
- Abeg balance well make I fit sit down. — (Egbokhare_2020, Please, adjust so that I can sit down.)
- Anybody wey no balance well on top dis ladder go just fall down yakata for ground. — ( NSC_2021, Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)
- Make dem do make someting dey equal.
- If dem wan balance am, shebi dem for first ask us? — (deuber__6014, If they wish to be fair, shouldn't they have first asked us?)
- Wetin you need na to balance am. — (bbc__78145, What you need is to balance things.)
- Make person keep someting where people go fit dey see am well well.
- Peju foto of her meeting wit President Barack Obama balance ontop her desk — (bbc__80735, Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominent place in her office.)
- Tell dat cook make she balance dat jollof cooler where I go dey see am wella. — (NSC_2021, Tell the caterer to position the cooler within view.)
Synonyms
Translations
- English: to sit/ stand properly, fair treatment