balanceancarry
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English balance and carry.
Pronunciation
- bálánsànkárì
Noun
- Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im own kpatakpata.
- Dis one na balanceancarry o. — (This one is a hired purchase.)
- Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am. — (That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)
Synonyms
Translations
- English: hire purchase