Difference between revisions of "magomago"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 3: Line 3:
 
* [[mago mago]]  
 
* [[mago mago]]  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''unknown''
+
From: ''Unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin person dey do wey [[lielie]] dey inside.
 
* Wetin person dey do wey [[lielie]] dey inside.
:* {{ux|dv|Everything wey you dey do here na '''magomago'''.|Egbokhare_2021, Everything you are doing here is dubious.}}
+
:* {{ux|dv|Everything wey you dey do here na '''magomago'''.|(Everything you are doing here is dubious.}}
 
:* {{ux|dv|But '''magomago''' dey how dem take do am. |(bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)}}
 
:* {{ux|dv|But '''magomago''' dey how dem take do am. |(bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)}}
 
:* {{ux|dv|Na two '''magomago''' tori dey make dem vex.|(bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed.)}}
 
:* {{ux|dv|Na two '''magomago''' tori dey make dem vex.|(bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed.)}}

Latest revision as of 15:40, 6 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • màgòmágó

Play Play


Noun

  • Wetin person dey do wey lielie dey inside.
  • Everything wey you dey do here na magomago.  — (Everything you are doing here is dubious.
  • But magomago dey how dem take do am.  — (bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)
  • Na two magomago tori dey make dem vex.  — (bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: crookedness