magomago
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- màgòmágó
Noun
- Wetin person dey do wey lielie dey inside.
- Everything wey you dey do here na magomago. — (Everything you are doing here is dubious.
- But magomago dey how dem take do am. — (bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)
- Na two magomago tori dey make dem vex. — (bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed.)
Synonyms
- yahoo yahoo, fraud, rig, 419
Antonyms
Translations
- English: crookedness